feat wesley williams nneka – kangpe (feat. wesley williams) – nneka كلمات اغاني
so na so e be
na condition come make you aje like this
you say your husband, na him leave you
you say e go fit betray
so na so you dey weak
as i see you before i think say you dey kangpe
nothing fit, fit shake you, nothing fit,go fit break you
na you rake before
na you talk say you no go put man before god
see yourself as you be
na you talk say you no go put man before god oh
as you know god no go give you anything you no go fit deal with
na so dem talk,
the thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
god no go give you anything you no go fit deal with
you talk say, you be big man
’cause you fit raise your hand,
fit beat your pikin beat e own wife
you sabi ,bible well oh
dey go church, everyday oh
notice me or i quench
look at me, how i bounce
but na you be the crook
na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
but you know how e be
when wind blow fowl nyash go open very very well oh
as you know god no go give you anything you no go fit deal with
na so dem talk,
the thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
god no go give you anything you no go fit deal with
yo man
one question
when was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you love her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love them?
as you know god no go give you anything you no go fit deal with
na so dem talk,
the thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
the thing wey no fit kill you e go make you strong
god no go give you anything you no go fit deal with
and as i walk through the valley of the shadow of death
you will fear no evil for
his rod and his staff are with you
you come this far to sing your mistery
aye aye aye…
كلمات أغنية عشوائية
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – bring a torch jeanette isabella (with richard elliott organ) كلمات اغاني
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – love at home كلمات اغاني
- mostly autumn › mostly autumn – tearing at the faerytale كلمات اغاني
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – londonderry air كلمات اغاني
- claude francois › claude francois – monsieur crapaud كلمات اغاني
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – bound for the promised land كلمات اغاني
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – still still still كلمات اغاني
- men eater › men eater – medusa كلمات اغاني
- marty friedman › marty friedman – hands of time كلمات اغاني
- mormon tabernacle choir › mormon tabernacle choir – i’m trying to be like jesus كلمات اغاني