kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

faze – trust in me كلمات اغاني

Loading...

you know how we do this everyday
faze!
oj!
drop it
the love wey i get for you, no other guy go fit give you
baby, if you try my love i swear you no go wan turn back again
lemme be your romeo and girl you be my juliet
baby truly truly, i love you girl i’m not a player
mehn i drive a fancy car, mehn i’ll buy you diamonds rings
what i’ve done for you na true love, true love
na wetin i fit give, only if you get trust in me
i no go ever worry, i no go make you cry, no go leave your side
till the end of time
only if you gеt trust in me we no go evеr worry
i no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me
heaven knows the way i feel, say the love wey i get for you na real
baby if i rock your world i swear you no go wan look another guy
if i be your romeo and girl you will be my juliet
you no go dey lonely olomi mumi ni ayelaye
mehn i’ll fly you round the world, build a castle in d sky
baba can’t we past adami
na wetin i fit give, only if you get trust in me
u no go ever worry, i no go make you cry, no go leave your side
till the end of time
only if you get trust in me we no go ever worry
i no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me
ladies we get plan for you (drop it)
we came in all about the demos and pros i tell yall
all i wanna do is give you love, that’s remarkable love, imperrable love, unmaterial love
even then and now, what i’m saying (is s_xual)
you know about the money is all about the money
you and me could take it to the rough and the tough money
i could be your daddy and you could be my mummy
we could stay strong, last long than whitney and bobby
trust in me girl, i might change your whole world
make your head swell, make it no way to tell
that’s my name f.a.z.e does it ring a bell
like r.kel would you come to my hotel
mehn i’ll fly you round the world, build a castle in d sky
baba can’t we past adami
na wetin i fit give, only if you get trust in me
u no go ever worry, i no go make you cry, no go leave your side
till the end of time
only if you get trust in me we no go ever worry
i no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me
only if you get trust in me
u no go ever worry, i no go make you cry, no go leave your side
till the end of time
only if you get trust in me we no go ever worry
i no go make you frown, no go let you down if baby you believe in me
down down down

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...