kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

faze – skit 1 (independent) كلمات اغاني

Loading...

abeg james john ezi come here dis song
i just dey write am since yesterday
the melody go be like this boom
baby you too fine like b_tterfly
i can’t let a beautiful princess just pass me buy
i no go lie your love has gat me hypnotize eh eh
shey na juju you dey use oh
or na love at first sight
you don’t really understand
wetin u dey do this man
your love dey take control of me oh no
kpo kpo di kpo kpo di kpo 3x
make we go do this song nau
make we try cabasa
ah that guy go finish the beat

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...