faveedee – pay day كلمات اغاني
me self wan chop life oh
make i dey live large
na person be dangote oh
wey dey live large
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
we started from bottom but we here
(yeah yeah)
yeah!
so many bottles hennessey everywhere (yeah yeah)
yeah!
na we dey shutdown eko
anywhere you go
london chicago
anywhere you go yeah
(we dey give them left right sideways you know)
south south you know
east west you know yeah
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
many many things you wanna do
don’t u know you gat to do it now
forget wetin dey yarn
don’t you know you gat to live this live
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
كلمات أغنية عشوائية
- bobby blue bland › bobby blue bland – twenty-four hour blues كلمات اغاني
- jimmy dawkins › jimmy dawkins – mean atlantic ocean كلمات اغاني
- papa charlie jackson › papa charlie jackson – fat mouth blues كلمات اغاني
- los lobos › los lobos – two janes كلمات اغاني
- buddy guy › buddy guy – what kinda woman is this كلمات اغاني
- texas alexander › texas alexander – someday baby your troubles is gonna be like mine كلمات اغاني
- kokomo arnold › kokomo arnold – front door blues كلمات اغاني
- bobby blue bland › bobby blue bland – i smell trouble كلمات اغاني
- jimmy dawkins › jimmy dawkins – ruff times كلمات اغاني
- sara storer › sara storer – snow in mid july كلمات اغاني