falz – time difference كلمات اغاني
[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s_x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s_x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa _____
____ hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon ____ b_st_rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
كلمات أغنية عشوائية
- rolf harris › rolf harris – that’s what they call the didgeridoo كلمات اغاني
- blaqk audio › blaqk audio – dark arcades كلمات اغاني
- cantabile the london quartet › cantabile: the london quartet – the barmy army كلمات اغاني
- lancey foux › lancey foux – game, set & match كلمات اغاني
- erimaj › erimaj – this night, this song كلمات اغاني
- joan of arc › joan of arc – full moon and rainbo repair كلمات اغاني
- lo straniero rapper › lo straniero (rapper) – groove كلمات اغاني
- tusn › tüsn – küsn كلمات اغاني
- patrick fiori › patrick fiori – promesse كلمات اغاني
- kay trashu › kay trashu – uwu كلمات اغاني