falz – knee down كلمات اغاني
[intro: chike]
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
[verse 1: chike]
i got you on my mind
if dem gimme one billi
i no fit leave your side
many kele get me for mind
give me sign, give me sign, make i, make i come inside
shey o n gbomi o? gbomi o
shey you dey hear me so? hear me so
day and night
na you dey my mind
[chorus: chike]
shеy you want make i knee down knee down knee down oh
knee down knee down knee down for you yeah
shey you want makе i, shey you want make i
shey you want make i knee down knee down knee down oh
knee down knee down knee down for you yeah
[verse 2: falz]
why don’t you listen when i talk?
i don’t like the way you drive off
you don’t have to curse, i’ll back off
i’m not recognizing my girlfriend
i was still thinking that sh_t was all rosy
now it’s so cold in these streets and so lonely
out here f_cking with chicks that don’t know me
babes wey no dey close to your level, no story
now i’m having cold nights and
low vibing
it’s too lifeless for my own liking
i don write things wey i wan try speak
i don type since, i’ll still wipe it
i’m trynna tell you that i got f_cked up
please don’t throw that bag, it cost way too much
see, you sef know say i no fit to cope
i no go fit deny it’s been way too tough
[chorus: chike]
shey you want make i knee down knee down knee down oh
knee down knee down knee down for you yeah
shey you want make i, shey you want make i
shey you want make i knee down knee down knee down oh
knee down knee down knee down for you yeah
[outro: chike]
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
yeh yeh you dey control
for my mind you dey control
كلمات أغنية عشوائية
- nothing left › nothing left – choose your side كلمات اغاني
- e type › e-type – africa (feat. na na) كلمات اغاني
- joao paulo daniel › joão paulo & daniel – só dá você na minha vida كلمات اغاني
- sea of bees › sea of bees – the gold كلمات اغاني
- yamatto › yamatto – too good to be true كلمات اغاني
- ethan sparks › ethan sparks – wear the halo كلمات اغاني
- ханна anna ivanova › ханна (anna ivanova) – небо (nebo) كلمات اغاني
- peter maffay › peter maffay – ich bleib nur eine nacht كلمات اغاني
- jon thurlow › jon thurlow – mary’s song كلمات اغاني
- harry nilsson › harry nilsson – subterranean homesick blues كلمات اغاني