kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

evih – pain dem كلمات اغاني

Loading...

tycooooonnnn
everything just dey enter
chokiri chokiri chop chop chop
mummy come gimme bumbumbum
gimme love gimme love
no go run come come
hmm hmmm x2

life is sweeter when you get money
o nana naaana o nana na na na nana
mama hope you still praying for me
meeeemeeee

chorus
i give them my testimony (e dey pain dem)
i post one picture for ig (e dey pain dem)
i show them my summer body (e dey pain dem)
just one bottle of hennessy (e dey pain dem)
i travel to go oversea (e dey pain dem)
my lamba dey tension body (e dey pain dem)
yeah ye

when you catch cruise like this
you make hits like this gbas gbos
popopopopopo peeri
popopopopopo peeri peeri
if you no get money dem no go shine their t__th
(gbas gbos)
abeg no read my chat
if you go read my chat gbas gbos
popopopopopo peeri
popopopopopo peeri peeri
if you no drop money
dem no go vibe your sh_t gbas gbos
ohima, katalina

baby all for you baby all for you
i’ve been running through the city stacking bags
and pulling private trips for you
private trips for you
baby would you let me if i tell you that you keep it on a low
baby let n0body know
gimme this your loving
i be wanting overdose wanting overdose

i want your body physically physically
the things you do odikwa necessary necessary
i pray for you this time it’s spiritually spiritually ye ye
o baby jowo mi
baby come follow me dey go

chorus
i give them testimony e (e dey pain dem)
i post one picture for ig (e dey pain dem)
i show them my summer body (e dey pain dem)
just one bottle of hennessy (e dey pain dem)
i travel to go oversea (e dey pain dem)
my lamba dey tension body (e dey pain dem)
yeah ye
i give them testimony e (e dey pain dem)
i post one picture for ig (e dey pain dem)
i show them my summer body (e dey pain dem)
just one bottle of hennessy (e dey pain dem)
i travel to go oversea (e dey pain dem)
my lamba dey tension body (e dey pain dem)
yeah ye

when you catch cruise like this
you make hits like this gbas gbos
popopopopopo peeri
popopopopopo peeri peeri
if you no get money dem no go shine their t__th
(gbas gbos)

abeg no read my chat
if you go read my chat
yawa!!!!!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...