kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

erigga paper boi – big كلمات اغاني

Loading...

ofurukpe nga
haha
i’m sorry
its erigga paper boy emirates empire
warri how far
stand up

goldberg nor be cold pot
as i dey come make rappers go buckle (straight up)
or go obalende go hustle
na erigga you dey smell nor be home trouble
rappers wan follow me do, see dem okpey
like dango e clear say dem nor go dey here tey
we nor be mate musically, moneycally
i p-ss you yaga yaga anycally
ganster? how? you wey nor dey zee world
i shame for you, street nor fit take you serious
for your mind leave erigga and e street talk
bros na dey lie use your head complete work
for your mind, erigga don join illu
see the big triangle for the video he do
nor blame me brother, blame my label bros
na twelve k dem gimme cos i sabi bust (wow)
anything i do (e gats big na)
if na house i dey buy(e gats big na)
if na drive i dey buy
(e gats big na)
even if na babe, the babe gats big na
anything i do (e gats big na)
if na house i dey buy(e gats big na)
if na drive i dey buy
(e gats big na)
even if na loud, the loud gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na

station wagon nor be g wagon
nor come my front come dey speak jargon
like erigga we fit rap for you
if nor be loud you dey wrap den don’t bother to
na street beg me to be king
e just happen say i fit sing
opportunity dey knock i open window run
if nor be kpo-kpo
na community boys with guns
-ssorted weapon different from -ssorted meat
one shot, if nor be god you and devil go meet
pursue money like pikin wey i wan beat
you say you hot i nor dey feel you one bit
high town but you dey beat before you sleep
bottomless pit naso my music deep
but many talk nor dey full basket
just watch and see
na big house i wan buy inside this lekki
for real

anything i do (e gats big na)
if na house i dey buy(e gats big na)
if na drive i dey buy
(e gats big na)
even if na babe, the babe gats big na
anything i do (e gats big na)
if na house i dey buy(e gats big na)
if na drive i dey buy
(e gats big na)
even if na loud, the loud gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
e gats big na
big big big
big big big
big big big
big big big
big big big
big big big
big big big
big big big

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...