erigga feat. zlatan – two criminals كلمات اغاني
day break, everywhere burst
abeg!
kapaichumarimarichopaco
wo!
i be badman original
if no be money matter biko don’t call my cellular
na who popo catch na him be criminal
we be v.i.p for this town na you be regular
abeg
we be badman original
if no be money matter biko don’t call my cellular
na who popo catch na him be criminal
we be v.i.p for this town na you be regular
ego
kudi
owo
wrapper
erigga
zlatan
pawon
pelu lampard
wo!
ego
kudi
owo
wrapper
erigga (wahala)
zlatan (abeg)
pawon
pelu lampard
who you know for the street wey dey carry talk (paper)
voltage wey dey carry chalk
(abeg)
ask your girl who dey carry fork
but i dash you pack, your girl too dey carry chalk
i slack her pants run enter waf for side
for two weeks na my hotel she dey residents
like stereo, she no wan let my nipple go
so addicted, you such say she dey sniff coco?
eeh god money too sweet abeg
rise her leg the kind style when i bean abeg
quench her find join am, i no dey feel bad
waka leave them go one side go smoke my laud
warri crisis pikin, no sh-t in speaking
you thinking stinking
f-ck what you’ve been drinking
professor linkin toward this jogodo
who wan jump if i hold am na kokoko
badman
i be badman original
if no be money matter biko don’t call my cellular
na who popo catch na him be criminal
we be v.i.p for this town na you be regular
abeg
we be badman original
if no be money matter abeg don’t call my cellular
na who popo catch na him be criminal
we be v.i.p for this town na you be regular
ego
kudi
owo
wrapper
erigga
zlatan
pawon
pelu lampard
wo!
ego
kudi
owo
wrapper
erigga
zlatan
pawon
pelu lampard
kapaichumarimarichopaco
rapper bi temi bai wonri
كلمات أغنية عشوائية
- os baroes da pisadinha › os barões da pisadinha – recairei كلمات اغاني
- carach angren › carach angren – the necromancer كلمات اغاني
- meridian metal › meridian (metal) – disconnect كلمات اغاني
- the national parks › the national parks – horizon كلمات اغاني
- moshi › moshi – lajf كلمات اغاني
- spectacle › spectacle – rope or guillotine pt. i: pseudo-choice كلمات اغاني
- quok › quok – русская душа (russian soul) كلمات اغاني
- 1 shine イシン › 1-shine (イシン) – one last girl كلمات اغاني
- alle achtung › alle achtung – liebeslieder كلمات اغاني
- yungeen ace › yungeen ace – murda talk كلمات اغاني