emerson – one day كلمات اغاني
emerson – one day
no body go like your post when them no know you
you go dm tire them no reply you eh
emerson
ohh yeahhh, e get the way i tey dey
thank god say no body holy p-ss
that’s why guy man no fit carry last
e don tey no be today
one thing i know say the hustle must
to pay (one day…money go dey, one
day… hustle go pay, one day… say
hustle go pay, you go press
confirmation go dey oo) x2
(you go call and the girls go obey o)
ah ah…… hustle oooo
ah ah……hustle oooo
ah ah mama and papa, hustle oo
ah ah brother and sister, hustle oo
i don tire, for the way wey we dey
suffer, every day e dey rugged we dey
rough am, dey for street no la vida loca
no dey sleep every night we dey press am
all the girls, dem say we no sabi
no get style just because say no money
even your guys dem no call you paid
just because say you no get the money o
daddy eh, je ki ni owo
ijiya je kan mi lole oo
owo yi gbodo se se eh
awon bi mo le mo oooo
thank god say no body holy p-ss
that’s why guy man no fit carry last
e don tey no be today
one thing i know say the hustle must
to pay (one day…money go dey, o)
كلمات أغنية عشوائية
- feat les play boys dalida › feat les play boys dalida – loop de loop (feat. les play boys) – dalida كلمات اغاني
- matthew sweet › matthew sweet – sunrise eyes كلمات اغاني
- huey lewis the news › huey lewis the news – we’re not here for a long time كلمات اغاني
- huey lewis the news › huey lewis the news – we’re not here for a long time (we’re here for a good time) [live] كلمات اغاني
- matt pond pa › matt pond pa – love to get used كلمات اغاني
- gretchen peters › gretchen peters – idlewild كلمات اغاني
- angelina › angelina – i’ve been waiting كلمات اغاني
- dave hollister › dave hollister – before i let you go كلمات اغاني
- bushman › bushman – worries and problems كلمات اغاني
- paddy reilly › paddy reilly – flight of the earls كلمات اغاني