kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

elvrichboy – grace baller كلمات اغاني

Loading...

errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holy ghost in me no dey jonze o

and err thing i do i no dey flop o
errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holyghost in me no dey jonze o
i get too much grace o

call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace oya call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace o
charlie, you no say money no be problem
the economy state no be problem
tete wey i give my life to christ from
that every day i’ve never had a problem
ok na make u listen
grace don’t play fair no be bleaching
make your dreams come through stop wishing
and his blessings in you will gat u blushing
ah ah
i carry grace like keke
overdosed in the spirit no be shegbpe
ahhhhhhh
me i no dey wear tear tear
no jesus no swag oga gbpele

errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holy ghost in me no dey jonze o
and err thing i do i no dey flop o
errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holyghost in me no dey jonze o
i get too much grace o

call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace oya call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace o
charlie see my blessings come in twos
devil no dey block cus i geh my tools
i gat jesus i no fit ever lack oh my god ahhn ahh is against the rules
ah fresh like this no be make up
i geh grace i dey share oya link up
holy spirit himself na my back up
we dey mix up we no go ever break up
ok na
no be china
spirit filled inside me no be carnal
i carry grace for head e no go die na
i dey fly i dey go omo na cloud nine
ok na
no be china
spirit filled inside me no be carnal
i carry grace for head e no go die na
i dey fly i dey go omo na cloud nine

errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holy ghost in me no dey jonze o
and err thing i do i no dey flop o
errwhere i go i dey ball o
na too much grace i dey roll o
holyghost in me no dey jonze o
i get too much grace o
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace oya call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace o

grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace oya call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace o
grace baller
grace baller
grace baller
i’m balling in grace o call me
call me
grace baller
grace baller
grace baller
i’m rolling with grace oya call me

grace dey follow you
too much money fall you
blessing fall you
plenty money fall you (amen)
grace dey follow you
too much money fall you
blessing fall you
plenty money fall you (amen)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...