kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

elteemanni – sapa anthem كلمات اغاني

Loading...

feeling_da_boiboi

elteemanni

listen

verse 1

i want to share a penny of my thoughts here
sapa nice one aswear i sight you there
after so many pains i see no tears
i wonder why it’s hard cos i want no stress
as i work work work i be like johnny walker every night i go dey on sultana
i dey hustle ki emi no kidi gba doller
ki ori mi matakomi kin di oloola
this life na turn by turn
no be for person wey don die
give me the grace
give me the power lord
make i take shine
i no fit run your race evеry pastor with his own tie
ki ayie mapa ino ogo wherе the devil wey want touch sky

chorus

sapa ma ti di national anthem
dem be no want make we make am baba pass them
sapa ma ti di national anthem
dem be no want make we go places baba pass them

verse 2

i beat up my chest
and i stand on my feet’s
make i win make poverty no defeat
as you dey feed me
feed my guys for street
na you put sugar for honey
babe make my life sweet
after many hustles for lag
if i no make baba god i fit mad
oh lord i be fine boy and i get swag
e no go make sense make i go back house with rags
if i no get money wetin i gain
na only my mana know all my pains
wetin i go tell her if i mo upgrade
oluwa bless me no go put me for shame

chorus

sapa ma ti di national anthem
dem be no want make we make am baba pass them
sapa ma ti di national anthem
dem be no want make we go places baba pass them

feeling da boi

sapa ma ti di national anthem ye

elteemanni

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...