kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

elniggz – come pass كلمات اغاني

Loading...

intro –
my name na savage trap queen, dey do blue film

yugh !
(hook)

baby geh i gauge your comp-ss, na money dey make you dey c-m p-ss!

naij boys we no dey carry last ontop map! ( you dey hear me?)
we dey reach anywhere for the world map
cos owo na the comp-ss, if no be ego wetin sure p-ss ? ( good question my g !)
owu wan dey blow past, stay intact off the impact we go kickback with big racks, mehn pockets go show six pack ehn ? ! …. pockets go show six pack ehn ….

rookie stays strapped with the bands
vic came through with the grams
the cave na the plan ” puna for your hand”
a couple of bands will have you feeling like the man, but the end my man we know sey na scam !

shoutsout to the scammers, shoutout to all the trappers
if no be hustle onto owo
owu dey blow!, if no be hustle unto ishiro ehn ? for the dro, customers wey dey love the blow, customers wey dey play with nose
scammers gats overcode, trappers gats overload !
make owo grow, we go float as dem bring in loads! , make owo grow as dem bring in loads ?
baby geh i gauge your comp-ss, na money dey make you dey c-m p-ss….

(hook )

baby geh i gauge your comp-ss, na money dey make you dey c-m p-ss !
naij boys we no dey carry last ontop map! ( you dey hear me?)
we dey reach anywhere for the world map
cos owo na the comp-ss, if no be ego wetin sure p-ss ?
( good question my g !)
owu wan dey blow past
stay intact off the impact we go kickback with big racks
mehn pockets go show six pack ehn? !
…. pockets go show six pack ehn ….

verse 2

my bro, my bro she pro !
olosho – olosho for the snow !
she dey kpansh anybody for the doe and her morals don drop on the pole!
ekun ! i give dem overload !
ukwu! make idi fo ! you wan chop ?
my ishiro ? hold on ! (hold on, hold on, hold on ! )
never let your e-go for these hoes!
aristo-aristo for the snow, her snotty nose came from the blow
you say it’s a cold, i say it’s from the snow
when the come down hits oh no !
it’s credit cards and clean notes to plow her woes
on top the clean notes she kpansh the bros!, smash the bros
this babe is a hazard so-
she go chop up all your bucks (box)
she go give you all the sucks, all the f-cks, mehn you should know the dubs !
you better ex these thoughts or what?
oga dem go burn your stuff !
if not dem go call your bluff
if not dem go drake your stuff

kpa-kpa-kpa- kpansh lee !

shout out to my n-gg- ibeh, we no dey follow music play round here

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...