kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ekcothepsyco – solo كلمات اغاني

Loading...

ekcothepsyco
arewazaki

verse 1 :
it started from the day
my dad looked me straight in the eyes
he told he gat no trust for me
e pain me die
buh i just put for mind
say everything go straight for me walahi
i just dey dey my dey
no be say i too dey fly

buh wetin pain me pass
momsy no stand my back
she even told me that
the words i say dey stink of lie
she just don’t understand
i no fit come dey lie
buh due to respect wey dey
i no fit talk my mind

things happen in different phases
it comes with different changes
plenty people dey try keep up
with smiling faces
don’t put feaces on those faces
cos u feeling good changes
…i tell you that thing it works
with time and ages
u growing faintly
u feel the changes
lose some chances
and know it lately
thats all those things wasn’t worth it
the pains are steady
the heart is bleeding
the trust was broken
the truth were hidden
cos deep down dey wouldn’t listen still
(chorus)
as i dey tell u make think am (oh no no )
as u dey do ur things
my broda make u do am solo

as i dey tell u make think am (oh no no )
this life no easy make we live am
just like touch and follow
x2

make u think (oh no no)
and make u do am solo x2

(verse)
as i just talk my story
no be to laff or mock me
i just dey tell u make
u know say all this dey behind me
i know u gat story
buh keep it past
u feel me
cos all this don pass time
and no one fit rewind am

this life u see na just time
if u good or u bad
ur concern
for a long time
people don dey
and many don die
na just god time
so live ur life
no waste time
and battle all the hard times
cos better time go still shine
and sure stay for long time
just put for mind
u strong die
and trust in god
in hard time
i did mine
in my hard times
now am living steady
with a cool mind ..
trust me
i know ur downtimes and sad times
now put a smile on and
be the best of all time

(chorus)
as i dey tell u make think am (oh no no )
as u dey do ur things
my broda make u do am solo

as i dey tell u make think am (oh no no )
this life no easy make we live am
just like touch and follow
x2

verse 3 :

this the true fact
coming right out to ur faces
no be say i lie
u sef sabi all the phases
u know ur past story
struggles u faced in this stages
buh you are stronger
better, bigger
than this stages
tuck ur self in
shine brighter
move up higher
and get blessings
cos nothing sef fit make u tire
ur gat ur life time
fill it up until u acquire
ur great desires
keep it up with no retire
chorus :
as i dey tell u make think am (oh no no )
as u dey do ur things
my broda make u do am solo

as i dey tell u make think am (oh no no )
this life no easy make we live am
just like touch and follow
x2

make u think (oh no no)
and make u do am solo x2

i do it for the people
really for the sounds
i told you real life stories
especially watch ur back
a story like a track
run it and be wise
never try lose guard
till the day u die

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...