kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ekcothepsyco – hustle كلمات اغاني

Loading...

[intro: gentle nacky]
i’ve been doing this for a long time
got to make money my brother cause no time
i look up to my god
god uphigh
cause i know he’s always there for me upright

[chorus: gentle nacky & ekcothepsyco]
say the story came from a long time
man no fit go down
man no fit tire
say the story came from a long time
man no fit go down
man no fit tire
say this hustle dey for a long time
me i no fit calm down
me i no fit tire
say this hustle dey for a long time
me i no fit calm down
me i no fit tire

[verse: ekcothepsyco]
i know as e dey be
say the struggle too plenty for head
but make you no go carry wetin no fit stay for your head
cause as the talk dey be
boy wey no get helper must get sense
no shake body too much make you no be wetin be past tense
just keep up with the hustle
in success struggle must dey
and make you no forget say every hustle get pay day
make you just dey jeje make u humble just stay low
so make you know the koko
make you no go fumble
[refrain: gentle nacky]
i’ve been doing this for a long time, yes
i’ll never stop till my better come turn best
even when it’s best, omo i no fit to rest
i know where i came from so why i go relent
dread on your head, bukata on my own
you get you no get, me i dey pray for my own
congrats everywhere, god when be my own o
i just want the good life, i no wan dey borrow

[chorus: gentle nacky & ekcothepsyco]
say the story came from a long time
man no fit go down
man no fit tire
say the story came from a long time
man no fit go down
man no fit tire
say the hustle dey for a long time
me i no fit calm down
me i no fit tire
say the hustle dey for a long time
me i no fit calm down
me i no fit tire

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...