kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

efa iwara – balling like don jazzy كلمات اغاني

Loading...

yeah yeah
jus’ kiddin records
aaah
i go by the name
you already know
baby.. tell em
e..f..a
every every
everyday i’m hustling (hustling)
just to make sure i’m bubbling (bubbling)
i don’t care who you are
cause you know i’m a star
i don’t care what you say about me
cause your girlfriend wan gbongbon me
cause you know i go hard
my banana dey for the goody bag eh
big big house
and fine fine car
god don bless me
make i go far
big big house
and fine fine car
god don bless me
make i go far
i’m balling like don jazzy
yeah
you know na
i’m balling like don jazzy
ah
heba
leggo
everywhere wey i dey go
now dem dey halla my name oh
halla my name oh
yeah
fine fine ladies
fine fine babies
go dey halla my name oh
screaming my name oh
because i’m balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
are you balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
me i’m balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
are you balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
yesterday dem dey form for me (form for me)
nowadays they are loving me (loving me)
make i yarn you how far
private jet no be car
see this girl wey dey follow me (follow me)
i don’t know what you want from me (want from
me)
follow me to my car
my banana dey for the goody bag eh
big big house
and fine fine car
god don bless me
make i go far
big big house
and fine fine car
god don bless me
make i go far
i’m balling like don jazzy
yeah
you know na
i’m balling like don jazzy
ah
heba
leggo
everywhere wey i dey go
now dem dey halla my name oh
halla my name oh
yeah
fine fine ladies
fine fine babies
go dey halla my name oh
screaming my name oh
because i’m balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
are you balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
me i’m balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
are you balling like don jazzy (han han)
balling like don jazzy
yeah
balling like..balling like..balling like
balling like.balling balling like..balling like
balling like don jazzy
balling like..balling like..balling like
balling like.balling balling like..balling like
balling like don jazzy
i’ve seen a lot of struggle
i’ve seen a lot of pain
car don splash me when i waka for the rain
look into the skies
i hope its not a rain
so why i no go buy
make i hustle gold chain
what i’m saying is
i’m never gonna stop (stop)
baba god bless me when the song drop
i started from the bottom
but now heading to the top
i’m never gonna stop
till i get to the top
everywhere wey i dey go
na dem dey halla my name oh
halla my name oh
yeah
fine fine ladies
fine fine babies
go dey halla my name oh
screaming my name oh
(freestyle)
ah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...