edreez khalifa – feel كلمات اغاني
zee zai (hook)
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
this is our love..e totoriiii
for the body e just dey collbii
for the cold make we gum body
na me and you we no need somebody..
when i look at your eye’s
i see the love
i see the love that
am waiting for
my toyin tomato
my suger loving
my honey bunny
my sweet potato…..
shey you dey i feel
wetin i dey feel..
your birthday na my atm password
when i wake up in the morning
to you i love you na my first word
ashabi mi aduke mi you the queen
of my world
we can get married have kids..
10years we can celebrate our
anniversary god spare our life’s
tha na compulsory ……
zee zai (hook)
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
verse 2..
deep inside me
ah no say na you…..
na you na you
dem go try make dem spoil you
me ..
dem go try make dem play you cunny
se jeee jeee make you sayyy jejej
this our love naaa jeje ooooo
كلمات أغنية عشوائية
- banda encantus › banda encantu’s – é o momento كلمات اغاني
- novo tom › novo tom – vou seguindo كلمات اغاني
- valquiria de oliveira › valquiria de oliveira – vai renovando كلمات اغاني
- mc zoi de gato › mc zoi de gato – lança lança o proibido كلمات اغاني
- adriana arydes › adriana arydes – teu amor é maior كلمات اغاني
- graforreia xilarmonica › graforréia xilarmônica – colégio interno كلمات اغاني
- pedrao gaitero › pedrão gaitero – chimbica do pedrão كلمات اغاني
- boi garantido › boi garantido – orquestra amazônica e a ópera da terra كلمات اغاني
- selvagens a procura de lei › selvagens à procura de lei – patrícia narcisista كلمات اغاني
- chicas › chicas – sorriso nos labios كلمات اغاني