ebony reigns – date ur fada كلمات اغاني
intro]
if you break my heart i go date ur fada
bony pon dis
danny beatz
the 90s badgyal trend
[verse 1]
see i heard them say, heard them say
boy you a player
you dey score like messi play like kaka
dribble like wakaso
you dey like barcelona, real madrid
-rs-nal, man u , chelsea
i go give you my heart, give you body
do anything for you
sacrifice my life to be your wife
i’m gonna be there for you
[chorus]2x
but if you break my heart
i go date ur fada
you gonna be my son
you go call me your mother
[hoook]
aww kofi eh
ecoute moi kofi eh
aww kofi eh
s3 me kasa ah ti3 me eh
mi nlovi eh
mi dientse mi lovi eh
mi nlovi eh
s3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
[verse 2]2x
see the love i have for you(3x)
it’s for n0body else but u
bakasi you know sey i get am o
bobbie stand you know sey i own am o
and no style dey wey i no sabi do am o
me i no like versace
and i no like designer
me i no like ferrari
and i no like bugatti
[refrain]
i go give you my heart, give you body
do anything for you
sacrifice my life to be your wife
i’m gonna be there for you
[chorus]2x
but if you break my heart
i go date ur fada
you gonna be my son
you go call me your mother
[hook]
aww kofi eh
ecoute moi kofi eh
aww kofi eh
s3 me kasa ah ti3 me eh
mi nlovi eh
mi dientse mi lovi eh
mi nlovi eh
s3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
[verse 3]
skeleba skekeleba
skekeleskeskekeba(2x)
aai
bakasi you know sey i get am o
bobbie stand you know sey i own am o
and no style dey wey i no sabi do am o
me i no like versace
and i no dey designer
me i no like ferrari
and i no like bugatti
[hook]
aww kofi eh
ecoute moi kofi eh
aww kofi eh
s3 me kasa ah ti3 me eh
mi nlovi eh
mi dientse mi lovi eh
mi nlovi eh
s3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
skeleba skekeleba
skekeleskeskekeba(2x)
aai
كلمات أغنية عشوائية
- ojizzy › o’jizzy – bill gates كلمات اغاني
- msboyce › msboyce – simon & garfunkel’s “america” (3) كلمات اغاني
- kenny › kenny – i want fly كلمات اغاني
- sara bareilles › sara bareilles – everything changes كلمات اغاني
- surreal › surreal – ajde da ga lomimo كلمات اغاني
- hazhe accion sanchez › hazhe & acción sánchez – rascando el hueso كلمات اغاني
- jwpbc › jwp/bc – stres skit كلمات اغاني
- breathe carolina › breathe carolina – this again كلمات اغاني
- fred de palma › fred de palma – fai cisti كلمات اغاني
- madman › madman – molly كلمات اغاني