easyrhymz – aurora كلمات اغاني
your body
i need a girl with a s-xy body ayy
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body aha
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body yeh yeh
yeh yeh
zyrx sounds baby
swear tonight say i like d energy dat u bringing(yeah)
swear tonight say i like d energy dat u giving(yeah)
girl u d light in my life (yeah yeah)
my girl u know you are fine (yeah yeah)
i no fit ever come fight(yeah yeah)
na u i wan come confide
cling to me in every season
look dis boys dey be deceiving
never let dem come in between
coz i really like
never let dem come in between
but i bring the vibes all day
baby gal is u i like
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make i wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na yeah
litty litty litty litty litty litty
every city u dripping
litty litty
every city dat we go swear to god u dripping
girl you’re the light in my life (yeah yeah)
i no fit every try lie
if i lie may water carry me go
so tell me wetin man go do
hey girl
n-gga like me getting money everytime
and if i get it wrong baby tell me get it right
coz am d realest brother that u see on d gram
working 24/7 just to rack up the guap
p-ssion in my eyes u could see from d start
f-cking with the best..only you that’s the fact
coz i pull up in an adisson lee
and i feel like martins indi
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make a wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na gbona o
كلمات أغنية عشوائية
- hwkns › hwkns – bandicoot كلمات اغاني
- prettyboyfredo › prettyboyfredo – coupe remix كلمات اغاني
- my last bike › my last bike – linhas tortas كلمات اغاني
- matterhorn punk › matterhorn (punk) – eyes in the sun كلمات اغاني
- super cat › super cat – vineyard party كلمات اغاني
- rapper repa › rapper repa – natural كلمات اغاني
- chase kordell › chase kordell – mr. myers كلمات اغاني
- post blood › post blood – broken كلمات اغاني
- paulelson › paulelson – tó fumado (part. uami ndongadas) كلمات اغاني
- dj okawari › dj okawari – speed of light كلمات اغاني