kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

durella – easy tiger كلمات اغاني

Loading...

another oh sherikoko maje ko
lombo je ka collabo shoddy tell
me whats on your mind you feeling
some rella baby do wella sebi
am your desire girl i no go lie
you go chop banana until you
tire for chizzy durella as gone
on fire easy tiger coming to my
area no form me bacteria this
na love criteria girl show me
who you are cos durella is going
to give it to you just the way
you want it ah mo ma fun e
good loving bebe ti bebe
toba fara bale gbegbe ti gbegbe
lover i gat him loving super
star loving cos i gat love to
madding bеcause the thing
wey you carry na еgbe ti gbegbe
she go be my wife shoddy you
the type of girl wey dem dey
carry go go see mama oya
make we leave that matter
s_xy body gbe wa pull off your
pata whyne to dime it faster
show me that your pattern
shoky for me dancia rapampapam
when upon the floe girl shake up
your baka of course you know i
dey on top your matter her matter
see nigboro skele yapa kakiri gan
yapa kakiri gan beautiful s_xy body
molo yapa kakiri gan bami wa eyi
to le gbondi to lapo to tun shako tole
judi orekelewa oni shoky file moti ri
omo ti mo soji
another woo mo ele yen ole seyan lese
wo omo ele yen ole seyan lese bo sen
vibrate ole seyan lese bo sen rotate
ole seyan lese woo mo ele yen ole seyan
lese woo mo ele yen ole seyan lese
bo sen vibrate ole seyan lese bo sen rotate
ole seyan lese
omo yapa yasky too gbasky king of
the zanga you hear me hear me sey
am coming soon on your matter oya verse
2 turn on da lets go
girl you wiggle wiggle dance to my disco
longing for my goons wey dey rep for
my disco from the north west and south
to the east o and my s_xy skeles wey dey
whyne their waist into my base like
oti gara tun i say so we go celebrate
we go jubilate later then we have set
omo oma appreciate malo deviate
jeki omo aye gyrate shile gbagbe yen
mofe wole sibe fun mi laye mo fe rale
sibe mofe kole sibe fela lo gbe studio
wa mo fe ma gbe nibe girl in love but
you fighter walahi for you all my life
i go offer you know you no go ever
suffer for me benzer miss gogo dancer
fine senor rita genevive you gat your
banana back on my hummer later
we can take it from there to my room
no time for long thing lets get to
the real thing
i go give you satisfaction girl i need
your attention more of your session
baby no tension fast or slow motion
give me your devotion girl i’ll be waiting
for your love and emotion e don tey
when i don dey for your junction
girl na you dey make my brain dey
malfunction today na today you go give
me your submission girl am on your mission
omo to bad wa gbayi
wo omo ele yen ole seyan lese
wo omo ele yen ole seyan lese
bo sen vibrate ole seyan lese
bo sen rotate ole seyan lese
wo omo ele yen ole seyan lese
wo omo ele yen ole seyan lese
bo sen vibrate ole seyan lese
bo sen rotate ole seyan lese
___ ole seyan lese zanga ole
seyan lese zanga ole seyan lese
zanga k!ller k!ller another

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...