kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

duncan mighty – dance for me كلمات اغاني

Loading...

dance for me lyrics
[intro]
yeah, yeah, yeah, yeah, oh yeah
wene o
wene mighty o
make you eh…

[chorus: duncan mighty]
make you paya paya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woro maya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me
[bridge: duncan mighty and sandazblack]
port harcourt! (for me, for me)
ghana! (for me, for me)
nigeria! (for me, for me)

[verse 1: duncan mighty]
the way you dey whine am make me dey soji o
i’ve never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road, na war
every other girl for that road must bow
you too fine, eh
i must try to make my name paya paya
so anywhere you see duncan mighty
tell am say “wene meka meka weh”
wene o, wene o, wene o
chai!
chineke me
manu chim o wu eh
wene o, wene o, wene o

[chorus: duncan mighty]
make you paya paya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woro maya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me
[bridge: duncan mighty and sandazblack]
lagos! (for me, for me)
port harcourt! (for me, for me)
africa! (for me, for me)

[verse 2: sandazblack]
mempini, mempini, mempini da
mempini da, mempini da
i like the way do you [?]
a mini pasu ba, ewoo
mercy, mercy
okpini da, okpini da, okpini da
sandaz and duncan mighty in the party
e ye [?]
ah girl, in the a.m., yeah girl
[?]

[chorus: duncan mighty]
make you paya paya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woro maya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me
[bridge: duncan mighty and sandazblack]
iwiala weh, iwiala weh
akwaaba!
ghana akwaaba!
[?], ah!

[refrain: duncan mighty]
garun geringeri, garun geringeri
wene owo, wene owo
garun geringeri, garun geringeri
garun geringeri, wene mighty o
garun geringeri, garun geringeri
wene owo, wene owo
garun geringeri, garun geringeri
wene o, wene o, wene o

[chorus: duncan mighty]
make you paya paya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woro maya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me

[outro]
wene mighty, dance for me o
make you paya paya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woro maya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me
wene mighty o, wene mighty o
wene mighty o, wene mighty o
aye
sandazblack and duncan mighty, o no, no, no
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
for me, for me
haha, ogulu noo ro gwu

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...