dremo – ojere كلمات اغاني
i just dey start
una just start to dey get enemies, ojere!
wait now, why una dey vex?
make i land first, before you bury me, ojere!
gat girls online, gat girls in-line
t’on fe r’imi, ojere!
all of them fine, but am focking with the finest
won jeri mi, ojere!
won kere si mi, mhen
presence mi kon d’awon l’amu, ojere!
but, my guy, walahi, me i no send them
i no get airtime, ojere!
i no get time, oje’ but they’ rolling hand; ojere!
no be say pe pride oje’
but you’ rolling with the best gang, ojere!
these girls dey fumble
them dey form hard-to-get, ojere!
if she want dey long you, bros
abegi, use your hand, ojere!
about last night; i really blame it on the grey-goose ojere!
i think say she be c-ke bottle
but woke up to see bottle of farouz, ojere!
oh my god! awon fans mi, e se o ojere!
i never let the team leave me behind
e le bere l’owo seun, ojere!
am living life for where i dey
so i am straight out on here, ojere!
real recognize real, but, you’ fake
get out of here, ojere!
you can ask about me
nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
apg and dmw na dem dey find me
ose; ose; e seun, ojere!
ose; ose; ose; ose; ose; e seun, ojere
ose; ose; ose; ose; ose; e seun, ojere
ose; ose; ose; ose; ose; e seun, ojere
ose; ose; ose; ose; ose; e seun, ojere
zero at the zone; we dey smoke on alariwo!
ah s’are lo dubai emi, banco, ati obo
3k doughs dey for pocket
and you know that we spending the dough
gave her all that d, now she’ calling me daddy o
كلمات أغنية عشوائية
- judie tzuke › judie tzuke – understanding كلمات اغاني
- judy garland › judy garland – it never rains but what it pours كلمات اغاني
- jucifer › jucifer – firefly كلمات اغاني
- julia nunes › julia nunes – one clock كلمات اغاني
- joyless › joyless – swansmile كلمات اغاني
- jon brion › jon brion – get what it’s about كلمات اغاني
- juliette the licks › juliette the licks – purgatory blues كلمات اغاني
- john pizzarelli › john pizzarelli – last dance كلمات اغاني
- juliet turner › juliet turner – call me green كلمات اغاني
- julie andrews › julie andrews – i wonder as i wander كلمات اغاني