kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dr. zed – dreams and reality كلمات اغاني

Loading...

this is my dreams and reality

akunuba nke uwa bu vanity
and if you no get money you no get identity
that’s why i’m using agility
chasing the money with my ability
to provide for my family…and community

wetin you sow, na wetin you go reap
wetin you no know sow, no go make you weep
thing wey go up, must come down
thing wey dey go around, must come around
wetin you dey do, make you calm down
wetin you dey find, omo shine eye
you wanna live life so high
one bar, you don kpai!
oh_no_oh_no

no be all dreams dey turn to reality
life fit play you cunning
carry you go where dey funny
if no like am no face the reality
no one go dash you money
and if you beg dem go say you funny

no miss that your one_time opportunity
cos if you miss am where will you spend eternity
that’s why i’m using agility
chasing the money with my ability
to provide for my family…and community
wetin you so, na wetin you go reap
wetin you no know sow, no go make you weep
thing wey go up, must come down
thing wey dey go around, must come around
wetin you dey do, make you calm down
wetin you dey find, omo shine eye
you wanna live life so high
one bar, you don kpai!
oh_no_oh_no

no be all dreams dey turn to reality
life fit play you cunning
carry you go where dey funny
if no like am no face the reality
no one go dash you money
and if you beg dem go say you funny

igba nni n’ofe

no be all dreams dey turn to reality
life fit play you cunning
carry you go where dey funny
if no like am no face the reality
no one go dash you money
and if you beg dem go say you funny
no be all dreams dey turn to reality (no be all dreams)
life fit play you cunning (cunning_cunning yeah ay)
carry you go where dey funny (funny_funny yeah ay eh!)
if no like am no face the reality (go face the reality)
no one go dash you money (who wan dash you)
and if you beg dem go say you funny (e choke o!)
dr. zed on the microphone
omo e choke_o
omo e choke_o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...