kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dr soul – love in the 90’s كلمات اغاني

Loading...

for primary school i no carry last
i remeber for class i dey sit fit back
where my eye and your eye jan together
then i wink and you smile
ma true love be that

make your pinafor touch my short knicker
when you sit by me you burst my medulla when my toes and your toes jam together
with my hands on your lap
you look at me and smile

love in the 90’s
you know say na then love dey sweet pass
love in the 90s
all i gotta do is text you back
love in the 90s
you know say n0body badder pass
take me back
take me back

love in the 90’s
you know say n0body holy pass
love in the 90’s
if you no text me back i go cry
love in 90’s
i no need to go break bank
love in the 90’s

i remember when popsi buy mumsi mango
she dey jump like say they buy brand new volvo
she go tell everybody
for the yard wey we dey live
come see, wetin my man buy for me

that’s the kind of love i’m looking
new age girls too dey form
me no get time for for cunny love
if you don’t want me, just say so

she tell everybody
come see wetin my

take me back

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...