kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dr kaysongs – kodongo كلمات اغاني

Loading...

a hey ey ey ey ey ey ey
antic_p_te no dey reciprocate
i dey para when i see charly
hold you for waist

omaricha oya get on the boot
make i see wetin you carry
for your big ukwu

mmm kodongo wyn your kodongo
eh mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
eh mmm kodongo wyn your kodongo

o girl you get the thing wey me i like
the thing dey make my thing they rise
you know you get the juicy wey me i like
for your back girl me i no fit lie

she like ma way she wonna be ma bae
unfortunate she like to fornicatе
i no fit wait i must antic_p_te
my money weight girl makе we
collaborate oh na na na

she say she like the juicy wey me i got
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo

mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo

onye ma agwaro self no go believe
na ukwu gi jim na olu
ya bu the reason i never leave

yeh booty like candle
i cannot wait to light it up
shey make i pop baby reason me
wetin dey sup

yes your front di bad
ima na your back di badder
and the way you ride a n_gga
o na eme m kam nno na okada

wow b_tches are nothing
but to me you mean a lot
bata motto ka anyi na ba
my baby maka i di hot
i run the streets all day
odi ka o jogging
shaking your body
ima na all day, money be dropping

baby girl you making mad moves
with no driver buh am straight up
shooting shots cuz am no sniper
she like my way she wanna be ma bae

unfortunate she like to fornicate
i no fit wait i must antic_p_te
my money weight girl make we collaborate oh
na na na ey ey

a hey ey ey ey ey ey
mmm kodongo wyn your kodongo
eh mmm kodongo wyn your kodongo
eh mmm kodongo wyn your kodongo
eh mmm kodongo wyn your kodongo

ifu tu go my guy inu tu go
a nwa nfulu na afia mgbede
mere nko nu ko a
ka yo yo yo egwu m egwu oyoko
all she wanted was the money
monalisa mu oh
she ain’t the best but she dey calculate
she tell me say my song dey make her jubilate
she like my way she wonna be ma bae
unfortunate she like to fornicate

shoddy wyn that thing for me
yeye i say shake that thing for me
bebe cuz the way you move your body
baby girl your body’s crazy
and you make a n_gga loose control

a hey ey ey ey ey ey!
uuu hu huu kodongo
wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo

mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo
mmm kodongo wyn your kodongo

pull up in my villa
they call me doctor kay kay kay
na my villa pull up in my villa
omec they here so
na my villa

broyaga nation they don’t know

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...