dr dolor – baba nla كلمات اغاني
[intro]
hmm hmm hmm
dr dolor entertainment
hmm
oooooo ooooo oooo yeah
hmm
hmm
hmm
yeah
ooooo
[chorus: dr dolor]
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
[verse 1: buju]
omo i been looking at this girl called soma dina
said i dey ball die pass roger miller
if i tell you things you know its official
she fit to follow me go to my
place later
i tell you things i know like and make i know lie
i dey feel you tonight as hеnnessy don dey body tonight
say make i know liе i go talku my mind
and as a baba nla wey i be
eh no be katangwa oh my g
see the things i wear are real nice and you see
the girls dem, dem go sabi my p
ah
baba nla wey i be
eh no be katangwa oh my g
see the things i wear are real nice and you see
the girls dem dem go sabi my p
ah
hmm
hmm
oooooo yeah
[verse 2: dr dolor]
ye
ti won ba ri mi yes sir
senator the minister
enter anywhere no need visa
when i play omo na nasa ooo
eze na eze only me na kpanla egufe
kpanla
who dey katayarn for where me dey
when i roll my dice e be two six oh
eze na eze only me na kpanla egufe
kpanla
who dey katayarn for where me dey
when i roll my dice e be two six oh
[chorus: dr dolor]
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
i be the baba nla
na me be the baba nla
[outro: buju]
commissioner
inspector general
كلمات أغنية عشوائية
- tito nieves › tito nieves – por eso estoy contigo كلمات اغاني
- ferris sylvester › ferris & sylvester – burning river كلمات اغاني
- jay prince › jay prince – beamlight كلمات اغاني
- blutengel › blutengel – uns gehört die nacht كلمات اغاني
- darkwater › darkwater – alive (pt. ii) كلمات اغاني
- mike krol › mike krol – locker كلمات اغاني
- madelynne whitt › madelynne whitt – (it’s a) trap كلمات اغاني
- jay prince › jay prince – with u كلمات اغاني
- fedez feat annalisa › fedez feat. annalisa – fuckthenoia كلمات اغاني
- afonso snow › afonso snow – fallingforyou كلمات اغاني