kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dr. barz – gph كلمات اغاني

Loading...

(intro)
real poo poo for the real people
#punchlinesnotpeople
dr. barz

(verse 1)
agbero boys don dey go school
some of them dey work for ikoku
stead of boys to go buy gun
them dey buy cloth for mile one
my city’s on the rise like bp
if you’re still doing crime, you’re sleeping
i know some bad boys for marine base
they don dey spit bars, no inmates
we go build church for abuja down
slay queens go dey wear gown
how much for one night?
story!
they’re going for 5 nights of glory
abeg show me one bad road
no hold up for aba road
now i fit buy venza
park well, for presidential

(hook) x4
why?
omo ph don wake
no be mistake abobbi ph don wake man

(verse two)
give me credit, make i put call
light go soon dey like 2 4
popo wey dey rumuokoro
do your job, no dey do ojoro
even sars officers don calm down
no more -gunshots- man down
bygones na past tense
u go first get sense before conscience
no go drop out to blow kpoli
rather blow drop go poly
no thief come dey do face
like you’re innocent, 2face
we go carry you go station, new case
like blind men, we no dey look face
shoutout to the town boys
now na peace and unity dey run the town, boys

(hook) x4
why?
omo ph don wake
no be mistake abobbi ph don wake man

(verse 3)
midnight for casablanca
you still dey drive phone? damburu banka
now no be time to be cultist
no more jungle justice
man, the roundabout for garrison ehn?
omo, no comparison
oboi na we o, garden city
green green gr-ss and its very pretty
let me tell a major fact
when i wan chill man na pleasure park
dope boys don dey knack jam
our radios don dey slam am
aboi show gph
main city, leave village
and when we jam you for junction
na to press you bar, make you function

(hook) x4
why?
omo ph don wake
no be mistake abobbi ph don wake man

written and composed by victor akpomon
produced by veen. extra vocals by zina. mixed & mastered by kingsville creative
© 2018 kpor well inc

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...