kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dr. barz – behind barz كلمات اغاني

Loading...

yeah
real poo poo for the real people
dr. barz

if you dey vex for me tell me, no come go dey talk anyhow
behind barz
if you a criminal abeg stop don’t go and wait until you are
behind barz
you be bad mechanic abi? you go soon dey sell spare parts
behind barz
oh you dey navigate, okay but baba no go set comp-ss
behind barz

omo i hustle for the street sha
small thing remain i for sell shisha
in my youth service i was a teacher
till i found the keys like alicia
see, don’t neglect the words of my preacher
so i key into it – ignition
legit legit i’m getting richer
i don’t wanna be another mister
behind barz

man i even try lotto
bouncers reject me when i go shows
shey na because my face no show
me i know the course, i even get brochure
sho!
them play me like okoso
immediately i double my hustle
legit with just brain and muscle
i no wan reap wetin i sow so
behind barz

oh
on a steady
everybody know that already
i’m
behind barz
on a steady
everybody know that already
i’m
behind barz
oh
on a steady
everybody know that already
i’m
behind barz
i’m
behind barz
i’m
behind barz

hustle monday to sunday
na legedez i use even when sun dey
dem dey ask momsy where that your son dey?
she go say, the boy will be here someday
na so i move from back stage to runway
i perform for 4 shows in one day
n0body ask barz are you ok?
when i blow all of them go say them dey
behind barz

i been no dey see food chop
no be say i blind o omo na true talk
i almost sell my soul to one shoe shop
make i for see small bread take tush up
but steady i dey hustle p-ss who shop
now dem dey hear in voice p-ss who shop
ig life na war start pushup
if life na sentence no put fullstop
behind barz

doctor doctor
you need a doctor
doctor doctor
you need a doctor
doctor doctor
you need a doctor
doctor doctor
you need a doctor

behind barz

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...