kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

d’prince (smd) – amina كلمات اغاني

Loading...

[hook: d’prince]
(mavins)
amina
where you dey?
come and see
we don dey shele
amina
make una come
meet us for center
e don dey happen
for this moe
you come party
you leave your pients
i know you’re mad
you get agenda
with that kind behind
omo take your time

[chorus: d’prince]
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
comе here my girl
i go give you your sharе
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey

[verse 1: d’prince]
see me see see this sissy go put me for trouble o
girls of nowadays go put me for trouble eh
amina come party she forget her pient mo gbe
even some girls for here don comot their pient oh eh
but me i don bring some, and you know say i don smoke some
know the boy handsome, so le won hold me for ransom
don’t hold me
don’t hold me
i say don’t hold me
omo you no know me
[hook: d’prince]
(mavins)
amina
where you dey?
come and see
we don dey shele
amina
make una come
meet us for center
e don dey happen
for this moe
you come party
you leave your pients
i know you’re mad
you get agenda
with that kind behind
omo take your time

[chorus: d’prince]
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey

[verse 2: dr sid]
ahn ahn
say na you mine
abi who no know say na me you dey find o?
you come find another man wey go harm you your behind o
omo for your mind o
me one of a kind o
you show yourself with your body while your eyes dey talk all mouth o
that thing wey dey for sokoto
i don put am for shokoto
omoge why you dey no for me
come talk inside motor
omo for your mind o
you be one of a kind o
omo, omo for your mind o
you be one of a kind o

[hook: d’prince]
(mavins)
amina
where you dey?
come and see
we don dey shele
amina
make una come
meet us for center
e don dey happen
(mavins)
for this moe
you come party
you leave your pients
i know you’re mad
you get agenda
with that kind behind
omo take your time

[chorus: d’prince]
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey find
for pier
e dey for here
come here my girl
i go give you your share
that thing wey you dey

[outro: d’prince]
that thing wey you dey
you leave your pients
that thing wey you dey
amina
that thing wey you dey
with that kind behind

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...