kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dpo billz – mo fe كلمات اغاني

Loading...

_lady on phone_

verse 1:
if í begin burst your brain what you gon give me after?
je kín mo dakun baby answer
okadigbo ikebe t’oni bouncer
wannipe timba dull mo má fara kaasha

the weight for your waist make me wait o
been waiting so long e dey late o
leave all of dem wey hate o
they gat nothing good; so them no fit relate o

bon, bon_kiri_bon
the load wey u carry make me run to the gun
security needed
you calling me big head
that sh_t is s_xy you turning me on

_bridge_
if í draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan o

i say if i draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan sì yẹ yẹ ye

chorus:
baby mi ò, ìwọ ni mo fe
anything you want ọmọ me i go get
driving me crazy you changing my gear
if you give me lowkey i don’t kiss and tell
(x2)

verse 2:

cuz ẹ get as your ikebe dey be
too much sugar girl you k!lling me
body so soft
do me on the sofa
she be ma controller
ain’t no getting over her
ain’t no other woman i love
girl you the only woman i want
girl you so fine
no dey ever reason wrong
cuz of you i sing this song
“girlie me i heard you’re a keeper o
tinba gba shot mú bíi dida o” x2

_bridge_
if í draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan o

i say if i draw you closer you go cum
two can start a party mugo kan sì yẹ yẹ ye

chorus:
baby mi ò, ìwọ ni mo fe
anything you want ọmọ me i go get
driving me crazy you changing my gear
if you give me lowkey i don’t kiss and tell
(x2)

dpo baaby

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...