double blessings_by savour manna – double blessings كلمات اغاني
track 4 double blessings
whom god has blessed oh
no man can curse
god has blessed oh
i must testify
i can’t just keep it to myself oh
ah ah ah ah
i no fit shut up oh
eh eh eh ah
baba god don bless me oh yeah
ah ah ah ah
and i no fit keep am for myself oh oh
blessings on me
double double double
blessings on me
double double double
baba god don bless me
double double double
blessings on me
double double double
for my god no dey do ojoro despite the fact sey i no too gallant oh
him no dey allow me borrow na him dеy supply my everydays need
jesus no dеy do ojoro
despite the fact sey i no too gallant oh
him no dey allow me borrow na him dey supply my everydays need
you dey supply my everydays need my lover you love me you bless me
oh oh oh oh
i must testify
o promise and fail
na him be supper supplier eh eh
god no be man wey dey sleep
babu
god no be man wey
lack
babu
jesus no dey promise and fail
na him be supper supplier eh eh
eh eh e eh aaaah ah eh ah eh eh eh eh ah ah
i can’t just keep it to myself oh
ah ah ah ah
i no fit shut up oh
eh eh eh ah
baba god don bless me oh yeah
ah ah ah ah
and i no fit keep am for myself oh oh
blessings on me
double double double
blessings on me
double double double
baba god don bless me
double double double
blessings on me
double double double
كلمات أغنية عشوائية
- obie trice › obie trice – rap name (remix) كلمات اغاني
- obie trice › obie trice – well known asshole كلمات اغاني
- obie trice › obie trice – yo! كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – weirdo كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – sitting duck كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – sign the bill كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – sidewalk كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – puppet show كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – secret كلمات اغاني
- no use for a name › no use for a name – pre-medicated murder كلمات اغاني