kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

donteesarz – hustler’s pain كلمات اغاني

Loading...

see now, see now, see now donteesarz ooo baby, baby o noo
which kind gift wey den get oo wey me i no get
kini inaki fishori wey monkey sef no do. them b seeing d talent in me but why i no blow mio mor,mio mor, mio mor yeeh oo
them b k!lling this dream right in me when is my payday, mio mor, mio mor, mio mor yeeh oo
ion know, ion know, ion know yeeh ooo

jah jah blessing on me song
wetin no dey permanent is condition abi which kind life b this 1
i no just get d mind to dey carry gun
i no fit dey do d things another man go see me wey i go talk say i no do oo
but base on this game i believe o yeeh baba god go turn round d table
olowo shore olowo, oloshi 1 continue their forum oo

shebi na 1 person dey change d story , oluwa flourish my glory
i dеy beg, i dey beg, baba i dеy beg ooo
no 1 come short of ur glory oo, baba i dey beg oo
which kind gift wey den get oo wey me i no get
kini inaki fishori wey monkey sef no do
them b seeing d talent in me but why i no blow
mio mor,mio mor,mio mor yeeh oo
i don’t know, i don’t know, i don’t know yeeh oo

the tears wey dey my eyes oo, oto shey irapada, after putting all ur efforts oo den go still day kedapada . olowo lon shey bebe na y me i dey shey jeje. my pocket e no do me well, i 4 like to dey pull up in a benz ooo. that thing wey dem dey call grace oo, na hin i dey wait oo, biko make e no late oo, baba god i pray so
ahh yeah josah inf ooo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...