kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

donsun – fvck you (cover challenge) كلمات اغاني

Loading...

e get one baby, for my area
she fine like rihanna
and i dey spend for her matter

anytime i see her, my heart go gbishi gbishi gbam gabm
anytime she come around, i no dey do am for my area
my friend tell me say e dey see her for quilox
i been dey think say, my friend dey dey jealous oh
same story wey you tell me naim you tell my brother (hubby, hobby)
sey nah same stori you tell e vado oh

e come dey, f_ck you
mova, f_ck you
this one, f_ck you
that one, f_ck you
aro oh, f_ck you
lekan, f_ck you
pedro, f_ck you
tek_e_no,f_ck you
aboki, f_ck you
sayrhymes, f_ck you
wizzy, f_ck you
don baba j, f_ck you
jago, f_ck you
aremu, f_ck you
mr muda, f_ck you

slay mama no be big girl
one man for a woman
but for your matter, i be number 11
me sef i too like the bad e ones
good for me baby, bad for the boys
i know, shebi na me dey find sisi yellow

ashawo come be your hobby (hobby, hobby)
oya wait, before i k!lli person oh, arrest me
won ni olosho come be your hobby (hobby, hobby)
oya wait, before i k!lli person oh, arrest me

e come dey, f_ck you
mova, f_ck you
this one, f_ck you
that one, f_ck you
aro oh, f_ck you
lekan, f_ck you
pedro, f_ck you
tek_e_no,f_ck you
aboki, f_ck you
sayrhymes, f_ck you
wizzy, f_ck you
don baba j, f_ck you
jago, f_ck you
aremu, f_ck you
mr muda, f_ck you oh oh

e change am for me, e change am for me
e change am for me
e change am for me, e change am for me
e change am for me
e still dey chnge am for me
e change am for me, e change am for me
big girl, big girl, big girl
you’re wanted, you’re wanted
sheybi na me dey find sisi yellow
big girl, big girl, big girl
you’re wanted, you’re wanted
nah because of you i dey mellow

e come dey, f_ck you
mova, f_ck you
this one, f_ck you
that one, f_ck you
aro oh, f_ck you
stephen, f_ck you
ala_haji, f_ck you
durezy, badoo, alariwo, f_ck you
eric coder, f_ck you
yayaya, f_ck you
yoyoyo, f_ck you
mr muda, f_ck you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...