kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

don money maker – higher كلمات اغاني

Loading...

intro:
higher.. higher higher eh
higher.. higher higher eh

chours
hey, see everything wey dem do
(me i no dey see oooh)
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
even if i walk in the valley of death
(me i no dey hear fear oooh no)
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
cause your love dey take me high
e dey burn like fire
your love they take me high, take me higher, take me higher eh
she no dey like my paper
she be my heart desire..
she fine p-ss diana, my monalisa eh.. (say)

one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..
one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..

1st verse
uh, if you no dey , girl me i no dey
they said odo bi y3 owu but me i no shake
no fake , you make my world change
they want make i shawn you but we no go fi break
ain’t taking no extasy , but wo ma m3 feel3 like i’m taking extasy
hwe ma ti a hwi wo dom girl m3 bleedi
i swear to god wo gyai m3 hoa agye s3 ddt
you are one in a milli , you a blessing from above
m3 hu woa na m3 shia me nyame
niema nkiti nkiti na wo y3 no
kevin besi3 lovi lovi , sbo mi din na ma nane
yea it’s all eyes on we
y3 me niki na meny3 wo meek mil
nie otanfo be y3, y3 no yen hwe ho
frise y3 do no y3 tight ti se pentecost fuo d..

chours
hey, see everything wey dem do
(me i no dey see oooh)
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
even if i walk in the valley of death
(me i no dey hear fear nooo )
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
cause your love dey take me high
e dey burn like fire
your love they take me high, take me higher, take me higher eh
she no dey like my paper
she be my heart desire..
she fine p-ss diana, my monalisa eh.. (say)

one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..
one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..

2nd verse
tonononono
your love they do me totono
wo ma makoma sa koogo
tononononononono
you they take me higher
you they make i gogo gaga
i go carry you from my behind
make i go see your mamma and papa
baby k-mbaya
make i see you dance alkaida
as we they go dem they throw fire
they want make we fall
me nsei da, me se me ngyai wo da
nonononono
your love they do me totono
wo ma makoma sa koogo
odo yewu me ne waa ne k)

chours
hey, see everything wey dem do
(me i no dey see oooh)
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
even if i walk in the valley of death
(me i no dey hear fear oooh no)
let them talk about me
(me i no dey hear oooh)
cause your love dey take me high
e dey burn like fire
your love they take me high, take me higher, take me higher eh
she no dey like my paper
she be my heart desire..
she fine p-ss diana, my monalisa eh.. (say)

one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..
one to the two, two to the three
ko ne boko boko di asa eh
four to the five, five to the six, back it up na bu wo pa eh..

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...