djinee – i no dey shame كلمات اغاني
yeah………….
(verse 1)
people ask me say
why i dey always trip for you
i tell them say
na the way wey you love me and show me you care for me
i wan show you say
i no regret say
i know you
cause any day
i go dey here for you
true, make this smile, show for your eyes
cause pesin dey wey love you
you fit dey sure of this
(chorus)
cause i no dey shame
i no dey shame for you
for you anything i go do
no matter anything wetin you don go through
cause i no dey shame
i no dey shame for you
i fit go anywhere with you
cause baby
i dey in love with you
oh oh (oh oh)
(verse 2)
oh! i bless the day wey you come show for my life
e be like say
i dey inside one dream
or one kind film wey no wan end
you be superstar
i just lose my self control
i just lose my mind
see, you dey real, you dey true
that one na my point of view
you be my princess you wear the crown
(chorus)
cause i no dey shame
i no dey shame for you
for you anything i go do
no matter anything we all go through
cause i no dey shame
i no dey shame for you
i fit go anywhere with you
cause baby
i dey in love with you
oh oh (oh oh)
(bridge)
make this smile, show for your eyes
cos pesin dey wey love you
you fit dey sure of this
(chorus)
cause i no dey shame
i no dey shame for you
for you anything i go do
no matter anything we all go through
cause i no dey shame
i no dey shame for you
i fit go anywhere with you
cause baby
i dey in love with you
oh oh (oh oh)
كلمات أغنية عشوائية
- izzy › izzy – going home كلمات اغاني
- brian jonestown massacre › brian jonestown massacre – waking up to hand grenades كلمات اغاني
- ivoryline › ivoryline – the greatest love كلمات اغاني
- joan sebastian › joan sebastian – sentimental كلمات اغاني
- mighty boosh › mighty boosh – soup كلمات اغاني
- jocelyn brown › jocelyn brown – living without your love كلمات اغاني
- iron chic › iron chic – cry-baby كلمات اغاني
- little boots › little boots – headphones كلمات اغاني
- elizabeth rose › elizabeth rose – baby كلمات اغاني
- boom crash opera › boom crash opera – all كلمات اغاني