dj tmaro – hit & run كلمات اغاني
say she no want my dollar, w-ssup?
(ahhhh, ahhhh, yeah)
w-ssup oh?
say she she no want my dollar
say make i pay her ororo
hope you no be armed robber , wey take heart and go
see me i want your number , you say make i dey my zone
but if you want to be my lover, then you can call my phone
say she no want my dough, tori kpe she get her own
you want to hit and go , don’t wanna feel my love
i don’t wanna get down, but i wanna love now
so if you ready let me know , so if you ready let me know!
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
she say, don’t call me , if you no go make me your wifey
she say, no disturb me, if you no go tell me you like me (na , na)
no long thing , me i like straight to the point
no fronting , me i no ready for the noise
let me know if you dey feel me, no dey yarn plenty oga!
if you ready for the real thing, come around my place oga!
make you come and meet my daddy and come and meet my mummy too
come and meet my daddy and come and meet my mummy too
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
pull it down you dey rush, take it gradually
slow down you dey rush , take it gradually!
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
odikwa serious, she no find owo
say make i give you love, she no dey play no no
كلمات أغنية عشوائية
- kelen lobo › kelen lobo – acordei كلمات اغاني
- mivas › mivas – big deal كلمات اغاني
- ronnie watts › ronnie watts – on my mind كلمات اغاني
- the sap › the.sap. – you married a robot كلمات اغاني
- frosttide › frosttide – new reign كلمات اغاني
- les anticipateurs › les anticipateurs – ouinterlude كلمات اغاني
- glasond catra › glasond & catra – romolo e remo كلمات اغاني
- hemso › hemso – dope boys كلمات اغاني
- jordan d mitchell › jordan d. mitchell – spiteful كلمات اغاني
- paul shapera › paul shapera – curtain call كلمات اغاني