dj neptune – nobody كلمات اغاني
(tune in to the king of sounds and blues)
greatness
dj neptune
joeboy pon deck
nkàn to ba fé, lo ma get sè kó ma lò bè (a wó)
body on check check check
atarò dò òmò you dey pepper dem a ah
toyin tomato causing gobé o
lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye
i don’t wanna hear say
i don’t wanna hear say you dey with another man
the wey your body rotate
i no go like am if i see you with another man
i don’t wanna hear say
i don’t wanna hear say you dey with another man
the wey your body rotate
i don’t wanna see you with
n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, no
don’t wanna see you with
n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, no
(it’s your boy eazi)
(zagadat)
baby this your body no be here
i tell you say you fine you no dey hear
me i no be dun di, dun di
i see you with di soji, soji
anyway me i no go care
(na only you i dey want i swear)
so don’t waste time baby mà rò sé o ye
cos e be you i want, e be you i dey want o
i go prove my love, i go risk it all o, a a a
i don’t wanna hear say
i don’t wanna hear say you dey with another man
the wey your body rotate
i no go like am if i see you with another man
i don’t wanna hear say
i don’t wanna hear say you dey with another man
the wey your body rotate
i don’t wanna see you with
n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, no
don’t wanna see you with
n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, no
baddest
(joe joe joe boy pon deck)
dj neptune, hit me!
(the best of magic)
sounds of neptune
كلمات أغنية عشوائية
- opa gang › opa gang – neblina no show كلمات اغاني
- rumo › rumo – infiltrato كلمات اغاني
- kukon › kukon – wróg u bram كلمات اغاني
- good g spain › good g. (spain) – mi desastre كلمات اغاني
- hymns from nineveh › hymns from nineveh – pilgrimssang كلمات اغاني
- teddy beats › teddy beats – suppose to be كلمات اغاني
- trapdoor social › trapdoor social – no regrets كلمات اغاني
- bill t › bill t. – if i was your tall idiot كلمات اغاني
- sendre › sendre – time to waste كلمات اغاني
- phz wolf › phz wolf – piccadilly كلمات اغاني