dj neptune feat. rema – for you كلمات اغاني
greatness
another banger (let′s go)
dj neptune (hit me)
since i dey look for insta oo
your picture dey give me ginger o
girl e b you i dey sing for
i no fit to play you like fifa
you and your friends dem sit down
i no think say you be the leader
follow me make you for enjoy
drink hennessy plus shisha
hmmmm astalavista oo tonight na astalavista
hmmmm give me ginger o girl you dey give me ginger
hmmmmm chelsea manchester o tonight na chelsea manchester
make you take am easy on me girl yeh ma pami hmmm
whatever you need baby girl
i get am for you ehhhh
me i get am for you ehhhh
i say whatever you need baby girl
i get am for you ehhhh me i get am for you ehhhh mmmm
shey you dey feel all my gbedu (gbedu)
i don come with another banger (banger)
run make you call all your sister (sister)
still fit to call your aunty o
amprokotomakule baby (ehhh)
your waist dey sweet me like fanta (mmmm)
d way you dey whine to the konga (lady shake it, let’s go)
this one na love at first sight
i don find love for many places
i don even use website
but i no find anybody
wey fit do this tusion, wey i write
but when i see you from afar
and i see the way your body dey shine
that′s why i dey use my eye glass
i dey talk to you make i no go blind ehh
make i no go blind hmmm
make i no go blind
manager give me check make i for sign
give this girl wey dey my side
one minute i don change her life
where money dey everything dey dey alright oo
oya take your body she b miss gadig_y
she b miss gadig_y, she b miss gadig_y
girl this our love e no go fade away
e no go fade away, e no go fade away hmm
i no go play you like dembelele, i no go play you like makelele
thank god say you come my way
i thank say you come my way
whatever you need baby girl i get am for you ehhhh
me i get am for you ehhhh
i say whatever you need baby girl
i get am for you ehhhh, me i get am for you ehhhh mmmm
shey you dey feel all my gbedu (gbedu)
i don come with another banger (banger)
run make you call all your sister (sister)
still fit to call your aunty o
amprokotomakule baby (ehhh)
your waist dey sweet me like fanta (mmmm)
d way you dey whine to the konga
dj neptune
shake am (whine am jor)
shake am (i say shake am jor)
comot body
break am
neptune
كلمات أغنية عشوائية
- miaso › miaso – покажи (show) كلمات اغاني
- nle choppa lola brooke modesty › nle choppa, lola brooke & modesty – automobooty (sped up) كلمات اغاني
- no etiquette › no etiquette – hit em (mixed) كلمات اغاني
- days like these › days like these – luna كلمات اغاني
- mre › mre – make it worth it كلمات اغاني
- shinji 신지 kor › shinji (신지) (kor) – always (2005 remix ver.) كلمات اغاني
- lavalu › lavalu – tell me كلمات اغاني
- skiskefir › skiskefir – накоплено كلمات اغاني
- delizid › delizid – зови меня папой (call me daddy) كلمات اغاني
- the weather machine › the weather machine – applecore part ii كلمات اغاني