dj coz – talk about me كلمات اغاني
told ya am multi genre
dj coz
so mi remember something 2baba say if
no be talks about then you are n0body
so mi fi tell you something today yeah yeah
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me

so mi live mi life not to impress n0body ya yeah
so mi want you live your life never to impress me
so mi live mi life mi no compete with n0body ya yeah
da why mi dey free of mi life
if you wish me bad you go use your head carry am
mi god pikin you no fit to compare
mi be god pikin you no fit to harm
anything wey jah do for you no go take am all of a suddenly
my brother think am hard before you say thing about me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
i have seen many storms in my life yeah
most storms have caught me by surprise yeah
so i have to learn very quick to look futher and
understand that i am not caple of controlling the weather
life is too mysterious to take too serious
so ask yourself your hate today
would get you closer to where you wanna be tomorrow?
live your life to the fullest potential and fight for your dreams
i say fight for your dreams
no one come fi fight for your dreams
mi fi tell you something today yeah
mi say!
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
كلمات أغنية عشوائية
- letters organize › letters organize – there’s room for one more كلمات اغاني
- letters organize › letters organize – trouble sleeping كلمات اغاني
- limeliters › limeliters – acres of limeliters كلمات اغاني
- limeliters › limeliters – a hundred men كلمات اغاني
- limeliters › limeliters – have some madeira, m’dear كلمات اغاني
- limeliters › limeliters – vikki dougan كلمات اغاني
- limeliters › limeliters – whiskey in the jar كلمات اغاني
- lonely hearts › lonely hearts – death of me كلمات اغاني
- lonely hearts › lonely hearts – good intentions كلمات اغاني
- lonely hearts › lonely hearts – heartbreaker كلمات اغاني