kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj coz – paddy mi كلمات اغاني

Loading...

yeah!
told ya am multi genre
dj coz again

paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
paddy mi, ore mi, egbon mi, make money

money no dey sleep ooh
if you sleep you go spend am for dream
no body go wake you when money dey come
ore mi you just need to dey alert day and night

when mi started hustling for this money
n0body ever take me serious
everyday dem dey post me here and there
dem no want make i turn up

now wey mi don dey getti money everybody wanna link up
now mi know say money be the thing mi need fi this world

money no be root of evil
if you talk am you just day waste your time
what about poverty?, how you want take classify that one
make i no hear you talk am again say
money is the root of evil poverty na the worst
paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us

we dey pray make god bless everybody
we dey pray, we dey pray body
make we buy everything wey we want
anything wey need
all the ride wey we want
when we dey move
we go day move in convoy
when we day spray for party
go dey spray well
everybody just dey smile
see shayo everywhere
everybody just dey dance
either na zanku or azonto

paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us

paddy mi, ore mi, egbon mi, make money
paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh
paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...