di’ja – jonah كلمات اغاني
tararoro
tararoro
tatararoro
tararoro
verse one
na love letter full my notes
and na you be the biro
you push me up and down the road
like a wheelbarrow
my aeroplane is quarter to crash
and na you be my life suite
the lamborgini wey bash
you are the only one that can fix it
chorus
right now i need you like i need food ohh
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
i need you like amala need ewedu soup
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
baby love me like pikin love icecream oh!yeah
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
hold me like yekini want tear net oh!
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
verse two
chicken and friеd rice
two of them dey blеndy nice
give me once no think am twice
lets take advantage of the night
love me tender love me right
give me once no think am twice baby ohh
chorus
right now i need you like i need food ohh
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
i need you like amala need ewedu soup
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
baby love me like pikin love icecream oh!yeah
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
hold me like yekini want tear net oh!
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
pre_chorus
na love letter full my notes
and na you be the biro
you push me up and down the road
like a wheelbarrow
my aeroplane is quarter to crash
and na you be my life suite
the lamborgini wey bash
you are the only one that can fix it
chorus
right now i need you like i need food ohh
i need you like amala need ewedu soup
love me like pikin love icecream,oh yeah
hold me like yekini want tear net
كلمات أغنية عشوائية
- matic mouth › matic mouth – those eyes كلمات اغاني
- fifi producent › fifi producent – 100 powodów كلمات اغاني
- trillnagi › trillnagi – turn they back كلمات اغاني
- snoop dogg › snoop dogg – what’s my name? (clean club mix) كلمات اغاني
- lei › lei – i know u dont want me (。•́︿•̀。) كلمات اغاني
- benji blue bills › benji blue bills – jeeze كلمات اغاني
- cza boi › cza boi – country boy كلمات اغاني
- 36 › 36 – curtains كلمات اغاني
- seven circle sunrise › seven circle sunrise – home كلمات اغاني
- wifisfuneral nvbeel › wifisfuneral & nvbeel – back track (intro) كلمات اغاني