kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

diimon – melinda (feat. icepondis) كلمات اغاني

Loading...

melinda malo shako simi
oh baby you the one for me
all these guys don dey jealousy me

oh melinda you dey totori me
so i wanna hold your hands till eternity
my baby fit to k!ll person
she makes a bad man go crazy
if i break your heart masan damages

so many love i love
so many pumpum i f€ck
so many girls i see
but one like you i never see

so many love i love
so many pumpum i f€ck
so many girls i see
but one like you i never see

ahh melinda
you dey burst my liver
anytime i see you i dey feel like you the spice to my ginger
omo to wa to civilize
ikebe toni make me paralyze
anything i get i go give am to you cos i feel like am lucky
my miranda malo ta si mi
bodija baby malo karan si mi
anywhere wey me go dem guys dey jealousy mi
i be like eleha me let no girl see me

melinda malo shako simi
oh baby you the one for me
all these guys don dey jealousy me
oh melinda you dey totori me
so i wanna hold your hands till eternity
my baby fit to k!ll person
she makes a bad man go crazy
if i break your heart masan damages

so many love i love
so many pumpum i f€ck
so many girls i see
but one like you i never see

so many love i love
so many pumpum i f€ck
so many girls i see
but one like you i never see

diimon

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...