kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dhammy gee – 420 كلمات اغاني

Loading...

high
intro
dhammy gee noni
wagwan

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

when i make more money, i go dey bang anyhow
cheap cheap drugs go dey high anyhow
i’ve been on az since 420
this year, april na for 420

so we gat one month to smoke sorrows away
b_tches, money, causing my pain
and i know bl_w j_b na the only remedy wey go make man to dey sssshhhhhh
cough cough cough
take one drag make you puff puff puff
sometimes e dey good to dey smoke with your friends
but no go smoke wetin dem no roll for your front

you know colorado is a big city
tin ba so oyinbo omo na big english
dem say i be d man, wey dey cause problem
this year i gazz give dem more problem

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

awa fast, awon slow, awa bad gidi gan
mo gbomo toti bad gidi gan
we don’t send n0body emi bad gidi boy
funmi ni kush kifi high gidigan
tori carpenter yin ole fi eyin yo isho
inu mi madun tin bari yansh o
if na to dey happy and to stay happy
i don’t give a f_ck emi ma nor cash o

aye o,won ma ni mu wa
popo fe ma burst won ma ni mu wa o
i gat drip shii ti emi bad mura
for your information i be bad mulla

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

feel like i’m high
feel like i’m holy
roll that blunt let me smoke my kpoli
you see this year ain’t gat no worries
stack more cash make i pull up in a rollie

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...