kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dellopapi – lálę friday كلمات اغاني

Loading...

phone call discussion intro:
lale friday x3
dellopapi bebe
verse 1-
osheey
lalę friday ojo yen
called a fine babe to shaye
borrowed benz from chibuzo
just to form bobo alaye
baby are you ready for the parry
i borrow money from oga turari
after everything she said no
moni o pari
i use my salary buy moet
naso the babe con dey rush o
but this is just to 8
she say she get house phobia
coz i get two face but i no innocent
man’s not 50 i got 2 cents
holy boy mode i present

verse 2
all those ones are fornication and my daddy is a prophet (oh no)
my body is a temple and i don’t really like men to visit (that’s so)
after all these faaji i go to my house it has finish (yesso,)
i heard you always p-ss and play babes like maradona ehn
ye evil doers of the night will not see rest
i thought this night is only for chills and flex
you didn’t tell me you wanted s-x
nnamdi i’m disappointed i have vex
next time biko fess try to s-xt
i pitied you to drink your moet sef
your address is doggy road 69 roundabout
i don’t want to visit there

lale friday got boring
morope mo ma jaye foreign
lale got boring
she say i’m going home and don’t call me

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...