de3ty – enjoy life (feat. p flash & dj gamzy) كلمات اغاني
santa de3ty de3ty santa yo yo yo…
yea smat on the mix
i no go k!ll myself for life wey no getti part 2(yoo yoo yoo)
if e beta e no beta o
naso i go take am yoo yoo yoo
dem say this journey hope say you ready
make i enjoy my self oo i dey do am jeje eyi eyi eyi
play me that highlife o make i sound you story oh
tori o tori o tori o
enjoy life as e dey come na tori
play me the guitar make i feel the original sempe eyi eyi eyi…
santa wey no get bad song …
hustle oo make u enjoy life my broda hustle o make u enjoy life
hustle oo make u enjoy life my broda hustle o make u enjoy life
ye ye hustle o hustle o enjoy life enjoy life oo
hustle o hustle o inside life inside life
do your thing make you enjoy life
if you no get money make you enjoy am
do you thing make you enjoy life if u no get money no go enjoy…
if u no get money broda enjoy life
eh do your thing make u enjoy am
you wan flex your life make you
enjoy am u no get the motor abegi enjoy am
hustle o hustle o inside life inside life o hustle o hustle o inside
life inside life o hustle o hustle o
inside life o inside life o hustle o hustle o
ebehhh can we party hard tonight
see ebehh table don empty more shayo wey the boys ebehhh
i want to party hard with some girls see ebehhh
i need to enjoy life before i die ebehhh
shayo dey club
ooo make we show ebehhh gbe body gbe
body see e. ebehh e ebehhh santa sounds
inside life broda beta hustle make u enjoy life ya yaya
inside life i can’t k!ll myself i go enjoy life yea yea yea
inside life tomorrow getti belle i go enjoy life yea yea
say inside life broda make u hustle make u enjoy life yea yea
i no no wenting i go talk but smat play me that sh_t
كلمات أغنية عشوائية
- jeremy warmsley › jeremy warmsley – the boat song كلمات اغاني
- it bites › it bites – midnight كلمات اغاني
- james yuill › james yuill – my fears كلمات اغاني
- jeff lynne › jeff lynne – the fall كلمات اغاني
- izzy stradlin › izzy stradlin – bomb كلمات اغاني
- jeff deyo › jeff deyo – be lifted up كلمات اغاني
- jane froman › jane froman – i’ll walk alone كلمات اغاني
- james gang › james gang – bluebird كلمات اغاني
- jason webley › jason webley – ontogeny كلمات اغاني
- jeevas › jeevas – how much do you suck كلمات اغاني