davies. – gina كلمات اغاني
davies_gina
africa laa_ _dyyy
ohhh uhhh yea
yea! daviesbaby sing song
[intro]
give me the key to your heart my gina
whenever you no dey,you dey make me dey shiver
kpalangolo baby make we pursue maltida
you go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver
[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea
i go dey there for you o_ ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love
[verse 1]
number one! baby number one!
place no one above you,babyyy…above you!!
anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright
baby na you wey i want…i no wan lie
[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea
i go dey there for you o_ ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love
[verse 2]
oh my gina
i go love you my diva(baby)
i go place no one above you,place no one above this love yea!!
na you i go carry go see mama
na you i go carry go see papa(ohh yea)
kilode! folashade
kilode! why you wan dey look our face
kilode! when dem dey you no dey (ohh yea)
anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright
baby na you wey i want…i no wan lie
[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea
i go dey there for you o_ ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love
[outro]
give me the key to your heart my gina (my gi_ _na)
whenever you no dey,you dey make me dey shiver
kpalangolo baby make we pursue maltida
you go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver
mix authentic
كلمات أغنية عشوائية
- вадяра блюз vadyara blues › вадяра блюз (vadyara blues) – вахта (vahta) كلمات اغاني
- rapsusklei hazhe › rapsusklei & hazhe – bailando con lobos كلمات اغاني
- stello › stello – megalith كلمات اغاني
- mat b › mat b – raf rmx ft. gelo كلمات اغاني
- marca mp › marca mp – el gordito (en vivo) كلمات اغاني
- bonfires and backroads › bonfires and backroads – warzone كلمات اغاني
- kiff no beat › kiff no beat – bledard is the new fresh كلمات اغاني
- a1 band › a1 (band) – hide your love كلمات اغاني
- kristoff krane › kristoff krane – al7one كلمات اغاني
- sunspot › sunspot – prozac girl كلمات اغاني