kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

darey – fuji (dance) (remix) كلمات اغاني

Loading...

[intro]
let’s go!
ready

[pre_chorus]
every, every, body, body
vamoose to the dance floor
come shake your body
no be wetin you ask for
fuji, fuji, music, music
see how we dey use it
timbaland no use it
in fact, im refuse it

[chorus]
oya dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance

[verse 1: dare art alade]
every, every, everybody
to the dance floor
no be wetin you ask me for
jump, shout, scream
let me know you want more
ahh!
give me some more
je ka jo bata
je ka jo jo fuji
or make we do that snoop dogg and pharrell
wetin dem call am sef
drop it like it’s hot
drop am, drop am
shake am, shake am
brothers, if the girls tell you say your armpit dey smell
slap am!
you can do the crip walk or just bounce around
why you dancing like a motherf_cker
oh i see, that’s why the girls are not around
na because you dance like a clown
let me see you shuffling your bubble
don’t wanna be bursting your bubble
i’m sorry, i just interrupted a couple
on the dance floor
doing their thing up in the double
oyinbo
[pre_chorus]
every, every, body, body
vamoose to the dance floor
come shake your body
no be wetin you ask for
fuji, fuji, music, music
see how we dey use it
timbaland no use it
in fact, im refuse it

[chorus]
oya dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance

[verse 2: ruggedman]
move your body, make you shake that thing wey you get (ruggedman)
lemme flip a little on this weird instrumental
that’s what we be getting from the back of the middle
who are we to get on the floor and scatter the matter proper
with people wey know wassup with people wey matter
lemme stop it and make it a little easy for those who listen ’cause no be everybody [?]
this na dance track, as crazy as it sounds
a night clubs spotters, get ready to get down ’cause
this na the way we party
ruggedman and d_a_r_e dare
we rock the dancefloor proper
notorious like the name we are
[dekunle fuji]
a wa naa re oluwa
a wa naa re oluwa (that’s us)
ah omo rugged, wo omo yen na (see shaking)
oh my lord!

[pre_chorus]
every, every, body, body
vamoose to the dance floor
come shake your body
no be wetin you ask for
fuji, fuji, music, music
see how we dey use it
timbaland no use it
in fact, im refuse it

[chorus]
oya dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
oya dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
[verse 3: dekunle fuji]
boys and girls
if you can’t beat the rhythm, dance to my song
ladies and gentlemen
dekunle fuji
boys and girls
if you can’t beat the rhythm, dance to my song
oun le n gbo yen o
fuji music ni o
oun na n jo si
oun na gbo ye o
ladies and gentlemen
boys and girls
if you can’t beat the rhythm, dance to my song
oun le n gbo yen o

[pre_chorus]
every, every, body, body
vamoose to the dance floor
come shake your body
no be wetin you ask for
fuji, fuji, music, music
see how we dey use it
timbaland no use it
in fact, im refuse it

[chorus]
dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
rugged wo omo yen na, see shaking (o my god)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance
dance, make i dance (le le le le le le o)
i dance, make you dance (le le le le le le o)
you dance, i dance (le le le le le le o)
in fact, we dey dance

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...