danny s. – jah كلمات اغاني
otu me_tume_tume, tume_me
call me danny s oh
aiye le
aiye o le
(booster)
aiye le
aiye o le oh
enemy wey dey block my way (jah)
enemy wey dey block my shine (jah)
ota t’on shey rede rede (jah)
dem no wan make i jubilate (jah)
dem no wan make i celebrate oh (jah)
ota t’on gb’ogun timi oh (jah)
bad, bad belle for my life (jah)
friends wey dey chop me for leg (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
enemy wey dey road oh (jah)
all this one wey dey show oh (jah)
enemy wan dey show me yanga (jah)
enemy wan dey show me craze oh (jah)
see dem, see dem, dem dey come oh (jah)
awon yaman yaman, yaman yaman (jah)
gbogbo ogun kiri kiri (jah)
gbogbo ogun “i never chop oh” (jah)
won fe she’ku pami (jah)
from january, december (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
aiye le
aiye o le
aiye le
aiye o le oh
otu me_tume_tume, tume_me
call me danny s oh
o piti_piti_pi_titi
booster, booster
oosha, oosha
كلمات أغنية عشوائية
- nickzzy › nickzzy – chula كلمات اغاني
- 12 rods › 12 rods – all i can think about كلمات اغاني
- سعاد حسني › سعاد حسني – ya wad ya t’eel | يا واد يا تقيل – soad hosny كلمات اغاني
- itsmarsyadig › itsmarsyadig – poppy seed كلمات اغاني
- 3deep quan 2fordog error101 › 3deep quan, 2fordog & error101 – been totin’ pt. 2 كلمات اغاني
- benito tuzza › benito tuzza – we mgle كلمات اغاني
- w o d jpn › w.o.d. (jpn) – stars كلمات اغاني
- mejiias lichi › mejiias & lichi – i believe in new religion كلمات اغاني
- the buddy system › the buddy system – helium heart كلمات اغاني
- sin boy › sin boy – coblex كلمات اغاني