kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

damos – never relent كلمات اغاني

Loading...

intro
oluwadamos ogimadizo

hook
hustle must pay
money must dey
all night no sleeping
magaz are pay
n_ggas wey sabi
apprachape
billing me shishi
ballers go pay
momma remind me back in the day
wen u getti car key
tell me the day
momma no worry money go dey
sister no worry
money go dey
chorus
x2
we go make am
no go dey fake am
na me dy talk am
we go dey pay cash oo
never relent oo
future gonna tell oo
so be like one day hustle getti pay day
vr1
papa tell me u no need to fumble
all night no sleeping my niga we dey hustle
we gast to make am
mouth must to chop
friends and family are
go be decieple
i no dy kaku i find no trouble
pick up my bible i no geh moscle
no time for monkey to work for the bamboo
half for the show half for the tattoo
later in the day we gain no shishi
to become baller my niga is too risky
u do money ritual u no go fee reach sixty
no paddy for jungle everybody envy
u gast to be humble make u no dy envy
wen turn to double make u no dy selfish
na me be damos i no sabi preaching
i want to be famous future is too pretty
yeahhhh
chr
x2
we go make am
no go dey fake am
na me dy talk am
we go dey pay cash oo
never relent oo
future gonna tell oo
so be like one day hustle getti pay day
ver2
alot of cup dy wait for my tea
be my best friend likee soup and magi
no stress for brush wey no getti maclin
hustling all time toba sun moma ji
awao lowo lowo i dy pray for my helper
make e con pay me soup tinba reba
ijebu ni so tinba legba
omo tosun tio ji ebami
funwon legba
emilomo tanso ma dout eh
awon ton kulelori gan gan mani fanz eh
omo to je gbese won mati alert eh
never underrate me
i no dy on ur downstair
ibi giga nimofe nimo toro
emi pelu fanz me ye
kama jeun lo
pray make e be so
yeh awa lonso
talomonu asebi even though toba boso
hook2
hustle go pay
money go dey
all night no sleeping
magaz are pay
nigaz wey sabi apprachape
billing me shishi
ballers go pay
momma remind me back in the day
wen u getti car key tell me the day
momma no worry money go dey
sister no worry money go dey
popose no worry money go dey
fybsun no worry money go dey
lmax no worry money go
tunna no worry money go dey
satin no worry money go dey
astro bby money go dey
friends and family
money go dey oo
yeahhh eh eh
mix by lmax

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...