kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dammy krane – sabi dance كلمات اغاني

Loading...

it’s a mental case oh na
anytime we step into the club
we dey scatter the place oh na
oh oh x2
whine it, nwane this your barca is a serious one eh
kin won ri, kini won we
everytime, every corner, dem dey talk about me
oya wa omoge jo
ngozi folake e sa ma jo
nkechi awele sa ma jo ah now sa ma jo
put your right hand upon your waist
and your lefthand upon the front na
all the girls fit to use their waist
make you dey move your shoulder to the base now
oh lord havе mercy
see the way she dеy use her blessing
with her back like mercy johnson
oh no make she no k!lli me
it’s a mental case oh na
anytime we step into the club
we dey scatter the place oh na
oh oh x2
see,shey you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance
it’s a brand new dance
if you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance oh lord x2
omo yen fe wa babu ja
see the way you dey do like say ou be abija
oh no no
monalisa pele
i meet one kele
she say she want to chat pele
remember say na me sing the condom sir
i no go fit give you bele
i like it, i buy it
see the money way e be piling
my number for booking na dialling
oya ask the boys and ask the girls now
they wan jollificate
on the streets and in the club now
i dey make dem celebrate
oh lord have mercy
see the way she dey use her blessing
with her back like mercy johnson
oh no make she no k!lli me
it’s a mental case oh na
anytime we step into the club
we dey scatter the place oh na oh oh
it’s a mental case oh na
anytime we step into the club
we dey scatter the place oh na oh oh
shey you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance
it’s a brand new dance
if you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance oh lord x2
it’s a mental case oh na
anytime we step into the club
we dey scatter the place oh na oh oh x2
shey you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance
it’s a brand new dance
if you sabi dance
oya make you show me say you sabi dance oh lord x2
tbo on the beat now
dammy krane for the girls now eh, eh…
show me say you sabi dance

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...